Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 18:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 E cross from der go Luz kon go di sout for Luz (wey bi Bethel), den e go Atarot-Addar for di hill wey dey sout for di low side for Bet-Horon.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 18:13
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E koll di place Bethel, even doh di name before na Luz.


Kibzaim and Bet-Horon, plus all di aria for der and dem bi four big towns.


Di aria wey dem give Efraim and en family na: di east for Atarot-Addar go rish top of Bet-Horon.


As dem dey run from Israel pipol go di low groun for Bet-Horon, God kon make big-big stone dey fall from sky for dia head go rish Azeka. Dem die well-well and di ones wey di stone kill, many pass doz wey Israel sojas kill.


E turn from di west side face sout from di hill wey dey near Bet-Horon for di sout till e rish Kiriat-Baal (wey bi Kiriat-Jearim), di town wey bi Judah tribe own. Dis na di borda for west.


anoda group face di road wey go Bet-Horon and di last group kon dey waka go di road wey go di borda where dem for dey si Zeboim Valley for di desert side.


Bet-Arabah, Zemaraim, Bethel,


Some pipol from Benjamin tribe dey stay for Gibeah, Mikmash, Aija and Bethel with di arias for der.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka