Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 17:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Naw, Zelofehad wey bi Hefa son, wey bi Gilead son and na Manasseh pikin wey Makir born, nor get any boy pikin escept girls and dia names na: Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 17:3
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den di dotas wey Zelofehad wey Hefa born, wey Gilead born, wey Makir born, wey Manasseh born wey Josef born kon kom. Di girls names na, Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.


Naw Zelofehad wey Hefa born nor get any man pikin, but na only wimen e born and dia names na Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.


Josef si Efraim shidren-shidren. E still si Manasseh pikin Makir and en shidren; Josef give dem betta land and propaty.


Di rest for Manasseh shidren, dem give dem land akordin to dia family plus Abiezer, Helek, Asriel, Shekem, Hefa and Shemida shidren. Dis na di boys wey Manasseh, Josef pikin born akordin to dia family.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka