Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 17:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Di rest for Manasseh shidren, dem give dem land akordin to dia family plus Abiezer, Helek, Asriel, Shekem, Hefa and Shemida shidren. Dis na di boys wey Manasseh, Josef pikin born akordin to dia family.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 17:2
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Ramot sista, Hammoleket born three sons: Ishhod, Abiezer and Mahlah.


But e tell dem, “Make una nor vex! Even doh una nor kwik kom, wetin una do still big pass di ones wey mi and my men do. E just bi like wen dem harvest grape: di grape wey Efraim tribe waka leave for groun, betta pass all di ones wey Abiezer harvest!


Den God angel kom Ofrah village kon sidan under di oak tree, wey bi Joash wey kom from Abiezer family, own. Den, en pikin Gideon dey hide pick wheat for one wine press, so dat Midian pipol nor go si am.


Josef first-born, Manasseh, dem give en tribe some land too. Manasseh first-born Makir wey bi Gilead papa, dem gi-am land, bikos dem bi wariors. Dem give dem Gilead and Bashan.


Naw, Zelofehad wey bi Hefa son, wey bi Gilead son and na Manasseh pikin wey Makir born, nor get any boy pikin escept girls and dia names na: Mahlah, Noah, Hoglah, Milka and Tirzah.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka