Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 16:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 E from der go di west side for Jafletite aria and di low arias for Bet-Horon and Geza kon end for di sea.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 16:3
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Di Uppa Bet-Horon and di Lowa Bet-Horon, Solomon make di towns strong with walls and iron gates


E cross from der go Luz kon go di sout for Luz (wey bi Bethel), den e go Atarot-Addar for di hill wey dey sout for di low side for Bet-Horon.


Den, Horam wey bi king for Geza kon kom help Lakish, but Joshua kill en and all en sojas finish.


Dia propaty and lands na Bethel and di towns wey dey near am, go rish Naaran for di east and Geza for di west. Dem still stay for Shekem and Ayyah and all di towns wey near dem.


Efraim born one girl and en name na Sheerah. Na en build Uppa and Lowa Bet-Horon and Uzzen Sheerah towns.


“ ‘Di borda for west go bi di Mediterranean Sea.


anoda group face di road wey go Bet-Horon and di last group kon dey waka go di road wey go di borda where dem for dey si Zeboim Valley for di desert side.


Afta, Israel pipol kon fight again with Filistia pipol for Geza. For dis time, Sibbekai from Hushah kill one giant wey dem dey koll Sippai and dem kon win Filistia pipol.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka