Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 16:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Di borda for sout wey from Bethel go Luz kon cross go Arkite aria for Atarot.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 16:2
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E cross from der go Luz kon go di sout for Luz (wey bi Bethel), den e go Atarot-Addar for di hill wey dey sout for di low side for Bet-Horon.


E koll di place Bethel, even doh di name before na Luz.


Na Ahitofel dey advise di king, while Hushai from Ark, na di king very good friend.


Wen Hushai, David friend wey e trust well-well si Absalom, e kon shaut, “Di king go live forever! Di king go rule us tey well-well!”


Wen David rish on-top di hill where e go for fit woship God, en friend, Hushai wey kom from Ark land, wey David trust well-well, kom meet am. E wear tear-tear klot kon pak dirty full en head.


Dia propaty and lands na Bethel and di towns wey dey near am, go rish Naaran for di east and Geza for di west. Dem still stay for Shekem and Ayyah and all di towns wey near dem.


So Hushai, wey bi David friend kon go di town back as Absalom just dey enter.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka