Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 15:63 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

63 Judah men nor fit win all Jebus pipol wey dey stay Jerusalem, so Jebus pipol still dey stay with Judah pipol till today.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 15:63
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Benjamin tribe nor fit porshu Jebus pipol komot Jerusalem finish, so till today, Jebus pipol still dey stay for Jerusalem with Benjamin pipol.


Den Judah men attack and seize Jerusalem; dem kill all di pipol kon burn di town rish groun.


E from der go Ben-Hinnom Valley go rish di lowland for Jebus for sout (wey bi Jerusalem) and from der, e go on-top di hill opposite Ben-Hinnom Valley for west wey dey di end for Refah Valley for nort.


Nibshan, di Salt towns and En-Gedi and dem bi six towns.


Doz wey kom from Ammon, Het, Periz, Hiv and Jebus dey too and dia shidren still bi slaves for Israel till today.


All dis na di leaders for di family with dia shidren-shidren for Jerusalem just as dem rekord am.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka