Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 15:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 Gederot, Bet-Dagon, Naamah and Makkedah and dem bi sixteen big and small towns.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 15:41
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den Israel sojas kom back well kom meet Joshua for di kamp for Makkedah. Nobody even fit tok against Israel pipol for di full land.


Makkedah king, Bethel king,


Dat day, Joshua enter Makkedah town kon kill evribody wey dey stay der plus di king. E do di king wetin e do to Jeriko king.


God make dem fear as dem si Israel pipol. Israel pipol really kill dem for Gibeon der. Israel pipol porshu dem pass Bet-Horon kon dey kill dem until dem rish Azeka and Makkedah.


E turn go east kon face Bet-Dagon den tosh Zebulun and Jeftah-El Valley for nort, e still tosh Emek and Neiel Valley kon go Kabul for nort


Na Baal-Hanan from Geder dey keep di olive and sikamore trees (wey dey di west land for under di hills). While Joash dey keep di olive oil.


For dis time, Filistia pipol don still go fight Judah towns for di low lands and Negev Valley. Dem take-ova Bet-Shemesh, Aijalon, Gederot and Soko, Timnah, Gimzo and all di towns wey near dem kon stay der.


Job three friends hear wetin dey happen to am, so dem kon sey dem go-go greet am. Dia names na Elifaz from Teman, Bildad from Shuh and Zofar from Naamah.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka