Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 15:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 Lakish, Bozgat, Eglon,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 15:39
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So king Adoni-Zedek for Jerusalem kon send message go meet King Hoham for Hebron, King Piram for Jarmut, King Jafia for Lakish and King Debir for Eglon:


Josaya na eight years wen e start to rule and e rule from Jerusalem for thirty-one years. En mama name na Jedidah wey bi Adaya wey kom from Bozgat, pikin.


Wen di shief adviser hear sey Assyria king don komot from Lakish go fight for Libnah; e kon go der go meet am.


Assyria king send en sojas oga, di kourt oga and di adviser with many sojas from Lakish go meet King Hezekaya for Jerusalem. Wen dem rish der, dem kon go stand near di wota wey dey for di road wey dem dey pass go di field where dem for dey wosh and dry klot.


King Hezekaya for Judah send message go meet Assyria king for Lakish sey, “I know sey I don go against awa agriment. If yu leave us, anytin wey yu sey make wi do, I go do am.” So Assyria king kon ask for three hundred silva and thirty golds from King Hezekaya.


Dem plan against am for Jerusalem, so e run go Lakish. But dem send some men go find and kill-am for der.


Joshua and all Israel pipol mash from Lakish go Eglon. En and all en sojas kon fight dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka