32 Lebaot, Shilhim, Ain, Rimmon and dem bi twenty-nine big and small towns.
Dem still dey stay En-Rimmon, Zorah, Jarmut,
Di borda go from Shefam go Riblah for di east side for Ain and for Chinneret Sea.
Ziklag, Madmanna, Sansannah,
Dis na di towns wey dey di lowland: Eshtaol, Zorah, Ashnah,
All di land from Gibeah aria go rish Rimmon wey dey di sout, go klean like Arabah. But Jerusalem go high pass oda land wey dey round am; di town go start from Benjamin Gate go rish di Korna Gate kon from Hananel Towa go di Royal Wine press.
Bet-Lebaot and Sharuhen. Dem bi thirteen big and small town.
Ain, Juttah and Bet-Shemesh, plus all di aria for der.