3 go rish Akrabbim Ascent sout kon cross go Zin, till e rish Kadesh Barnea sout kon cross from der go Hezron on-top Addar and e kom down for Karka.
Den e go turn from sout go Akrabbim kon kontinue go Zin till e rish Kadesh Barnea. E go-go nort-west to Hazar Addar and Azmon,
Amor pipol borda start from Skorpion Pass go rish Sela and e still kontinue from der go.
Una papa do di same tin wen I send dem from Kadesh Barnea go si di land.
For di first mont, di whole kommunity for Israel go Zin Wildaness kon stay for Kadesh. For der, Miriam die and dem kon beri am.
Den dem go fight En-Mishpat (wey bi Kadesh) and dem win evry kountry wey dey for Amalek aria, even Amor pipol wey dey stay Hazazon Tamar.
Dia borda for sout start from di sout-side for di Salt Sea
Di land cross go Azmon, till e rish Egypt wotaside kon end for di sea. Na dis bi di borda for sout.