Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 15:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Dis towns dey Judah land end for sout near Edom borda and dem bi: Kabzeel, Eda, Jagur,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 15:21
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den Israel kontinue en journey kon go stay for Migdal Eder.


But for di village around dia fields, some among di pipol for Judah dey stay Kiriat-Arba, Dibon and Jekabzeel with di place and village wey dey der.


Jerusalem, Idumea, some from across Jordan River and around Tyre and Sidon kom meet am wen dem hear about di tins wey e dey do.


Dis na di land wey dem give Judah tribe and dia family:


Benaya, wey bi Jehoiada pikin, wey kom from Kabzeel, na anoda popula soja. E do many strong tins kon kill two men among Moab strong sojas. One day, e still waka enter one pit go kill lion.


Di sekond koin wey Joshua trow na for Simeon tribe and family.


Simeon shidren-shidren stay for Beersheba, Moladah, Hazar-Shual,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka