Joshua 14:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 Judah men kom meet Joshua for Gilgal and Kaleb wey Jefunneh wey kom from Kenizz born kon tell Joshua sey, “Yu know wetin God tell Moses en savant for Kadesh Barnea about yu and mi. Uka jalj uñjjattʼäta |