Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 14:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 So till today, Kaleb wey en papa na Jefunneh from Kenizz kon take Hebron land, bikos e dey loyal to God.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 14:14
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So my friends, make una dey strong and nor let anytin shake una. Make una always dey do God work, bikos una know sey, evritin wey una do for God, get gain.


So Jakob tell am, “Make yu go si as yor brodas and di animals dey, den kon tell mi weda dem dey okay.” So Jakob send am go from Hebron Valley.


from Judah tribe, e send Kaleb wey Jefunneh born;


Den Joshua bless Kaleb, Jefunneh pikin kon give Hebron land to am.


(Before-before, dem dey koll Hebron, Kiriat-Arba. Na Arba bi Anak pipol papa and evribody know am.) So afta dis time, war nor kon dey di land again.


Joshua win di whole land, just as God promise Moses. Den Joshua give di difren tribe for Israel di land, as dia own. Den di land kon get peace and di war kon stop.


and na Etni born Malkijah. Etni na Zera pikin and na Adaya wey


But as for una, make una dey strong and nor fear, bikos God go reward una work.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka