Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 13:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Dia land start from Mahanaim go rish Bashan; di whole aria where King Og for Bashan dey rule, plus di sixty towns for Havvot-Jair.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 13:30
11 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

And from Heshbon go rish Ramat-Mizpah and Betonim. From Mahanaim go rish Debir aria.


Den, Israel pipol turn go pass di road wey lead to Bashan. King Og for Bashan kon go attack Israel pipol for Edrei.


Moses divide land give half of Manasseh tribe akordin to dia family.


and dem give Manasseh dotas some land among dia brodas. Di rest for Manasseh shidren, na dem get di lands for Gilead.


Jakob send message go meet en broda Esau for Seir wey dey for Edom land


For dat time, wi kollect all di towns wey e get. E nor get any town wey wi nor take from dem. Wi take sixty towns and all di aria for Argob wey bi Bashan main kingdom.


all di towns wey dey di high lands, all di lands for Gilead and Bashan go rish Salekah and Edrei, di towns wey bi King Og for Bashan, own.


From Gad tribe, dem give dem: Ramot for Gilead (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Mahanaim,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka