9 Jeriko king, Ai king (wey dey near Bethel),
No soja remain for Ai or Bethel; all of dem don porshu Israel pipol and dem leave di town open.
God tell Joshua, “Make yu nor fear or bigin shake! Take all di sojas make una mash go Ai! Si, I dey give yu Ai king, plus di pipol and di town.