Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 12:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Kedesh king, Jokneam king wey dey near Karmel,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 12:22
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

From Naftali tribe, dem give dem: Kedesh for Galilee (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Hammot-Dor and Kartan, plus all di aria for der and dem bi three big towns.


Di desert go sing and shaut bikos e dey happy; e go fine like Lebanon mountins. Di soil go dey good like Sharon and Karmel farms. Evribody go si God glory, en greatness and pawa.


E get one man for Maon and e dey sell for Karmel town. Dis man get money well-well; e get 3,000 sheep and 1,000 goats. Dat time, e dey barb en sheep hair for Karmel.


So dem selet Kedesh for Galilee wey dey Naftali kountry on-top di hill; Shekem wey dey Efraim kountry on-top di hill and Kiriat-Arba (wey bi Hebron) wey dey Judah kountry for hill.


Di borda from west go Maralah kon tosh Dabbeshet and di valley wey dey near Jokneam.


Maon, Karmel, Zif, Juttah,


Taanak king, Megiddo king,


Mi, God wey dey mighty, I bi king. Na mi bi di God wey dey alive. As Mount Tabor high pass di mountins and Mount Karmel high pass di sea, di enemies wey dey kom attack una, na so dia pawa bi.


Dis na di towns wey dem give Merari family (doz wey remain for Levi tribe). From Zebulun tribe, dem give dem: Jokneam, Kartah,


Baana wey Ahilud born, dey kare for Taanak, Megiddo and all di aria for Bet-Shean near Zaretan town, for di sout-side for Jezrel town go rish Abel-Meholah and Jokmeam town.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka