14 Hormah king, Arad king,
King Arad for Kanaan wey dey stay Negev, hear sey Israel pipol dey kom from Atarim, so e kon attack and kapture some of dem.
God hear Israel pipol prayer kon diliver Kanaan pipol to dem and dem distroy dem and dia towns. So dem kon koll dat place, “Hormah.”
Amalek and Kanaan pipol for der kon attack and porshu dem go rish Hormah.
Debir king, Geda king,
Libnah king, Adullam king,
plus Hormah, Bor-Ashan, Atak,