Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 11:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 So Joshua and all en sojas attack dem for Merom River side wen dem nor know sey dem dey kom.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 11:7
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Joshua attack dem by sopraiz afta dem use one full nite mash kom from Gilgal.


God tell Joshua, “Make yu nor fear dem, bikos by dis time tumoro, I go distroy dem for Israel pipol front. Yu must cripple all dia horse kon burn dia shariot.”


God give dem to Israel and en pipol kill and porshu dem go rish Greata Sidon, Misrefot-Maim and Mizpa Valley for di east. Dem kill all of dem finish.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka