Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 11:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 But Israel pipol nor burn any town wey dey di hill, escept Hazor wey Joshua burn.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 11:13
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

God sey, “I go bring my pipol kom back to dia land kon sorry for dem. Dem go build Jerusalem again and di king palis go dey as e bi before.


Joshua enter all di royal towns kon kill dia kings, just as God savant, Moses kommand dem.


Israel pipol karry evritin wey dey dis towns, plus dia animals, but dem kill all dia pipol finish.


I give una land wey una nor work hard to get; una dey big-big towns where una nor build house put and una dey chop fruits wey dem produce for vineyard and olive wey una nor plant.’


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka