Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joshua 10:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Di men for Gibeon kon send message go meet Joshua for en kamp for Gilgal sey, “Make yu nor leave us wey bi yor savants! Make yu kom save us! Bikos all Amor pipol kings wey dey di kountries for hill don kom attack us.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joshua 10:6
14 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Dem kom meet Joshua for di kamp for Gilgal kon tell en and di men for Israel sey, “Where wi from kom dey far well-well. Make una promise us sey una nor go kill us.”


Israel pipol stay for Gilgal and dem celebrate di Passova for Jeriko field for evening for di fourteent day for di mont.


Afta two days, Mary kon get up rush go Judah


Bikos God wey bi awa ruler, kommander and king, go diliver us.


Just as mountin gada round Jerusalem, na so too God dey round en pipol, both naw and forever.


Den e enter di donkey kon tell en savant, “Make yu drive fast as yu fit drive rish, unless I sey make yu slow.”


Dem give dem Kiriat-Arba (na Arba bi Anak papa), wey bi Hebron for di hill kountry for Judah, plus di aria wey dey near am.


Joshua promise dem peace kon sey e nor go kill dem. Israel leaders sef agri wetin Joshua tok.


“So I take di men wey una selet by unasef kon make dem judge and ofisas ova una. Some dey lead 1,000 pipol, some hundred, some fifty, while some na only ten pipol.


Na Amalek pipol dey stay for di sout part for di land; na Hit, Jebus and Amor pipol dey di kountries for hill; Kanaan pipol dey near Mediterranean Sea and along Jordan River.”


So di five kings wey kom from Jerusalem, Hebron, Jarmut, Lakish and Eglon, with all dia sojas kon gada go fight Gibeon pipol.


So Joshua, en sojas and di ones wey get heart well-well kon from Gilgal mash go Gibeon.


But dem kon tell Joshua, “Wi won bi yor savant.” So Joshua tell dem, “Na who una bi and where una from kom?”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka