Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jonah 4:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Jonah nor happy bikos of wetin happen, so e kon dey vex.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jonah 4:1
7 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

“Di senior broda kon dey vex and e nor gri enter house, so en papa kon beg am make e enter.


But God tell am, “Wish rite yu get to dey vex bikos of di small plant?” Jonah ansa, “I get evry rite to vex till I die!”


Den Oga God kon ansa Jonah, “Na wish rite yu get to dey vex?”


Abi I nor fit use wetin bi my own as I like? Or yu dey jealous bikos I dey do good tin?’


Wen di Farisee wey invite Jesus si wetin dey happen, e kon tok for en mind sey, “If dis man na profet true-true, e for know sey dis woman wey dey tosh am so, na sina e bi.”


Paul and Banabas kon use boldness take ansa dem, “E good sey na una wi first prish God word give. But since una rijet am and una nor ready to get life wey nor dey end, wi go-go prish give Gentile pipol.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka