Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 9:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Some pipol ansa, “Na-im o-o!” Odas tok sey, “Nor bi en, but e look like am.” Di man ensef kon sey, “Na mi bi di pesin.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 9:9
2 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den en neighbours and oda pipol wey dey si am dey beg before, kon ask sey, “Dis nor bi di man wey dey sidan dey beg for money?”


Dem ask am, “Wetin happen wey make yu bigin si?”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka