Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 9:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Den en neighbours and oda pipol wey dey si am dey beg before, kon ask sey, “Dis nor bi di man wey dey sidan dey beg for money?”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 9:8
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E dey karry weak pipol komot from san-san and dey make poor pipol sidan with prince and princess kon put dem for where pipol go honor dem. Di foundashon wey di eart sidan put, na God get am; na on-top am E build di world.


As Jesus near Jeriko, one man wey blind sidan for di road korna dey beg.


Dem kon go Jeriko. As Jesus and en disciples with plenty pipol dey komot for der, Bartimaeus wey bi Timaeus pikin, one beggar wey blind, sidan for road dey beg.


King Akish savant kon ask di king, “Nor bi David bi dis, David wey bi king for en kountry? Nor bi en pipol dey sing sey, “ ‘Saul kill 1,000, but David kill tazon plus tazon.’ ”


So dem two kon travel until dem rish Betlehem. As dem rish der, di whole village happy sey dem kom. Di wimen for di village kon sey, “Na Naomi bi dis?”


En neighbour and rilashons hear sey God don do big tin for am, so dem kom happy with am.


Some pipol ansa, “Na-im o-o!” Odas tok sey, “Nor bi en, but e look like am.” Di man ensef kon sey, “Na mi bi di pesin.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka