Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 8:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Di pipol wey sabi di law and di Farisee pipol kon bring one woman wey dem katch sey e sleep with man wey nor bi en husband. Dem kon make am stand for dia front,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 8:3
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

For early morning, e enter di temple. Plenty pipol gada for der and e kon sidan dey tish dem.


den dem tell Jesus, “Tisha, wi katch dis woman wen e dey sleep with one man wey nor bi en husband.


Wen dem hear wetin e tok, dem kon dey komot for der one-by-one. Na di old pipol first start to komot, till e remain only Jesus and di woman wey stand for en front.


Dem drag Pita and John enter dia centre kon bigin ask dem, “Who give una pawa to do dis tins? Na wish pesin name una dey use so?”


Di pipol wey si am kon take am go meet Moses, Aaron and di kommunity.


I go distroy yu, bikos of yor ashawo life and doz wey yu kill. Den with my vexnashon, I go ponish yu till yu die.


Pipol wey dey do good go ponish dem, bikos dem kill and sleep with pipol and di pipol blood dey dia hand.”


So, di king gada all di priest oga dem and di pipol wey sabi di law kon ask dem, “Where una tink sey dem go for born Christ?”


Dem take di man wey blind before go meet di Farisee pipol,


So if woman marry anoda man wen en husband still dey alive, e mean sey e don kommit adultery. But if en husband die, e don free from wetin di law tok and e go fit marry anoda man again.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka