Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 5:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Naim e ansa dem, “Di man wey make mi well, tell mi sey, ‘Make I karry my mat and make I bigin waka.’ ”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 5:11
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Some Farisee pipol kon sey, “Nor bi God send dis man, bikos e nor suppose to do any work for Sabat Day.” But odas sey, “How pesin wey dey kommit sin go fit do dis kind mirakle?” Dis argument kon make di pipol divide.


Den di Jew oga dem kon tell di man wey dey waka naw sey, “Today na Sabat, yu nor suppose to karry yor mat dey waka.”


Dem kon ask am, “Who bi di man wey sey, ‘Make yu karry yor mat, make yu dey waka?’ ”


Naim dem ask am, “Where di man dey?” E ansa dem, “I nor know o-o.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka