Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 4:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 So one woman for di town kom draw wota for di well. Jesus tell am, “Abeg give mi wota make I drink.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 4:7
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

And anybody wey give kold wota to di pesin wey small pass among my disciples, I tell una true word, e nor go ever luz en reward.”


So Elijah go Zarefat and as e rish di gate, e si one woman wey e husband don die dey gada firewood. So Elijah tell am, “Abeg! Make yu give mi wota make I drink.”


As I stand near di well so. Wen di rite girl go kom fetch wota, I go tell am, ‘Make yu give mi wota from yor pot make I drink.’


Jesus ansa am, “If yu know wetin God gift bi and di pesin wey dey ask yu for wota so, yu for ask am and e go give yu di wota wey dey make pesin live forever.”


Wen Jesus si sey evritin don finish, e kon sey, “Wota dey hongry mi”, (dis show sey wetin God tok, really happen).


Den Abraham savant run go meet am kon sey, “Abeg make yu give mi small wota drink from yor pot.”


Jakob well dey der too. Dat aftanoon, bikos Jesus don taya to waka, e kon sidan near di well.


By dis time, en disciples don go inside di town go buy food.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka