Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 4:53 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

53 Bikos of wetin dem tok, di pikin papa kon remember sey dat na di time wen Jesus tell am sey, “Yor pikin nor go die.” Bikos of dis, di man and evribody wey dey en house kon bilive Jesus.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 4:53
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den Jesus sey, “Salvashon don kom dis house today, bikos dis man na Abraham pikin too.


E send en words kon heal dem and E take dem komot from deat hand.


Krispus, di oga for di sinagog and en family, plus many Korint pipol wey hear about Jesus Christ, bilive and dem kon baptize dem.


Di warda bring dem enter en house kon put food for tabol make dem chop. E happy well-well sey en and en family don bilive God.


Wen e kom, e go give yu di message wey God go use take save yu and yor family.’


Afta en and en family don baptize, e kon beg us sey, “If una don asept mi as pesin wey bilive Christ, make una kon stay for my house.” So e beg us until wi gri.


Bikos dis promise na for una, all una pikin, pipol wey dey far place and all di pipol wey God go draw near ensef.”


Den Jesus tell di offisa, “Go, since yu bilive, na so e go bi for yu.” Na dat same time di savant well.


Bikos na afta E tok, di world start! As E kommand, di world kon appear at wons.


So, e ask dem di time wen di pikin bigin dey betta. Dem kon tell am, “Na yestiday for one oklok for aftanoon naim e well.”


Wen e don near house, en savants kon meet, tell am sey, “Yor pikin don well, e nor die.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka