Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 2:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Jesus tell dem, “Make una take some wota from di pot go give di chairman for di party.” So, dem do as e tok.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 2:8
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen di chairman taste di wota wey don turn to wine, bikos e nor know how e happen (but di savants wey draw di wota know), e koll di man wey dey marry kon tell am sey,


Make una pay evritin wey una dey whole; weda na tax, respet or honor.


Evritin wey dem do wen dem still dey alive, weda dem love, hate or bin dey jealous pesin, all don die follow dem go. Dem nor get part for anytin wey dey happen for dis world again.


Jesus tell di savants, “Make una full di pots with wota.” So dem kon full all di pot with wota.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka