Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 2:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 For dat place, six big wota pot dey and only one fit kontain about twenty to thirty gallon for wota, wey di Jew pipol dey use wosh leg as dia tradishon tok.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 2:6
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Den one Jew man kon dey argue with John disciples about how dem suppose to wosh dia body as dia tradishon tok.


To chop, drink and to do serimony take klean pesin body, na-im koncern dem. All dis one na rule for dis world, until di time wen God go bring di new law.


so dat e go fit make am klean, thru baptizim and God word.


So make wi draw near God with betta heart and strong faith, bikos God don wosh awa heart and body with klean wota.


Wen Moses read all di kommand give Israel pipol, e take goat and ram blood with wota and soap, kon sprinkol di blood on-top di Law Book and all di pipol body, den e sey,


wetin baptizim mean; to put hand for pipol head; to wake pipol from deat and about God final judgement.


“Di man ansa, ‘One hundred gallon olive oil.’ Di manaja kon sey, ‘Take dis paper, sidan kwik-kwik make yu rite fifty.’


Jesus tell di savants, “Make una full di pots with wota.” So dem kon full all di pot with wota.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka