Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




John 13:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Wen e rish Simon Pita turn, Pita kon tell am, “Oga God, yu won wosh my leg?”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




John 13:6
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

E go kom afta mi. I nor rish to luz di rope wey dey en shoe.”


Wen Simon si wetin happen, e kon knee down for Jesus front dey sey, “Abeg, nor near mi Oga God, bikos I bi sina.”


E pour wota for basin, bigin dey wosh en disciples leg and dey dry dem with di towel wey dey en waist.


Jesus ansa, “Yu nor go fit undastand wetin I dey do naw, but yu go undastand am leta.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka