7 Den e kon tell en disciples, “Make wi go back to Judea.”
Afta some days, Paul kon tell Banabas, “Make wi go back go visit di brodas for all di town wey wi for prish God word, so dat wi go know how dem dey.”
Wen di time wey God go take Jesus go heaven don near, Jesus tink for en mind sey, e go-go Jerusalem.
Afta dem born Jesus for Betlehem wey dey Judea, for di time wey Herod bi king, some wise men from east kon go Jerusalem
Afta e hear sey Lazarus nor well, e stay where e dey for anoda two days.