Joel 3:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 Una take my gold and silva kon karry all my betta-betta tins go una temple. Uka jalj uñjjattʼäta |
King Jehoash for Judah kollect all di holy tins wey en grand-grand papa Jehoshafat, Jehoram and King Ahazaya keep for di Temple for Judah, plus di holy tins wey en ensef keep and all di gold wey dey for God Temple and di king palis kon send dem go give King Hazael for Siria, so dat e nor go kom attack Jerusalem again.