Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joel 2:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Dem rush enter di town; dey run up-and-down for di wall. Dem klimb kon enter all di house thru window like sey dem bi tif.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joel 2:9
5 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Bikos deat don klimb pass awa windows. E don enter awa house wey dem guide well. E don kill awa shidren wey dey play for di street and di yong men wey dey di town centre.”


“Na true word I dey tell una, pesin wey nor pass door enter di place where dem dey keep sheep, but klimb pass anoda side enter di place, na big tif.


Di lokust dem go full yor house, yor savants house and all Egypt pipol house and e go plenty pass wetin una papa and grand-grand papa don ever si since wen dem dey di land kon rish today!’ ” Den Moses turn kon waka leave Fero.


or enter each oda front. Dem waka pass many trap and nor-tin fit stop dem.


Di lokust kover evriwhere for Egypt, plus di arias wey dey near der. Di wahala strong well-well and dem neva si any lokust like dat before and dem nor go ever si any lokust like dat again.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka