King Hezekaya use all en pawa take build di wall wey dem break. E build towa and wall for outside kon fence David Town round. E make many weapons and shields.
For dis time, mi, doz wey dey follow mi, my savant and my bodyguards, nor dey shange klot at-all. And all of us keep awa swod, bow and arrow for where wi go kwik take am even fit na wota wi dey drink.
E put all di men for pozishon with dia spear for dia hand. Dem line-up from di sout go rish nort for di temple and dem stand near di altar for di temple kon gada round di king.