Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Joel 2:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Make I warn una about dat day, bikos blood, fire and smoke go full evriwhere, both for di eart and for di sky.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Joel 2:30
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Strong eartkweke, honga and sickness go dey evriwhere; difren-difren tins and bad signs go dey happen and fear go katch evribody.


“Afta di wahala wey go happen for dat time, “Di sun go kon dark and di moon nor go shine; stars go fall from heaven and heaven go dey shake.


But wen Benjamin sojas look back kon si sey smoke dey go up from evriwhere for di town,


Den di kings for dis world wey follow am kommit sin and enjoy yeye life, go kry kon shaut for am wen dem si di smoke from di fire wey dey burn am.


E look face Sodom and Gomorrah side and all di valley, but na only smoke e si wey dey kom out from der.


bigin shaut wen dem si di smoke from di fire wey dey burn di town kon dey sey, “Who get pawa rish dis big town, Babilon?”


Who dey waka kom from di desert like smoke or like incense and myrrh? Na fine incense wey dem dey sell?


Dem don arrange sey, dem go send big kloud of smoke from di town as signa.


Wen Ai men turn back, dem si smoke from dia town dey go heaven and fear katch dem and dem nor fit run go anywhere. Dis time, di men wey dey run before go di desert kon turn back face Ai men wey dey porshu dem.


Di first angel blow en own and dem kon trow stone with fire wey mix with blood kom di eart. So if dem divide di eart into three, one part burn finish. And if dem divide di trees wey dey di eart into three, one part with all di green grass, burn finish too.


Bikos of dis, di eart go kry and di sky go black, bikos God don tok sey na so e go bi and E nor go shange en mind.”


For dat day, lite nor go shine again; di place wey dey bring lite from heaven, go stop.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka