Jeremaya 8:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 I dey hear my pipol dey kry for evriwhere for di land sey, ‘God nor dey Zion? Abi Zion king nor dey der again?’ ” But God ansa, “Wetin make una go woship juju kon make mi vex?” Uka jalj uñjjattʼäta |