Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 8:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 God sey, “Yes! I dey send enemies kon distroy una and dem bi like wiked snake and nobody go fit stop dem. Dem go wound and kill una well-well.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 8:17
9 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

If snake bite pesin before dem sharm am, den e nor get nid to koll di pesin wey dey sharm snake.


Honga go kill dem, betta sofa go worry dem. I go send wiked animal and bad snakes go chop dem.


So God send snake go bite di pipol and dem many wey die.


Di horse pawa dey for dia mout and tail. Dia tail mout bi like snake own and dem get pawa to wound and kill pipol.


If dem hide on-top Mount Karmel, I go find and katch dem. If dem hide for bottom sea, I go kommand di wiked animals for sea make e bite dem die.


E go bi like pesin wey run hide bikos of lion, but where e hide put or run enter, na tiga e go meet for der! Or like pesin wey run go hide for house, but as e put en hand for wall, snake kon bite am!


Filistia pipol, di kane wey dem take flog una don break, but make dat one nor make una dey happy. If one snake die, di one wey bad pass go take-ova, bikos na dragon go fly kom out from di snake egg.


So my God, make Yu break dia tit! Make Yu skata di lion jaw.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka