Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 51:53 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

53 Even if Babilon klimb go sky kon build strong house for der, I go still send pipol go distroy am. Mi, wey bi God, don tok.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 51:53
29 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Una pride don deceive una. Nobody dey fear una as una tink. Una dey stay for rock and on-top mountin a nd even doh una house high like eagle own, God go bring una kom down.” Dis na wetin Oga God tok.


Den dem sey, “Naw, make wi build one town wey go high rish di sky, so dat wi go make name for awasef, if not, wi go skata for evriwhere for di eart.”


Babilon! Yu bi like mountin wey distroy di whole world, but mi wey bi God, na una enemy. I go katch, skata and burn una to ashes.


If dia enemies karry dem go as slave, I go orda make dem kill dem. I don ready to distroy dem and nor bi to help dem.”


E kon sey: “Dis nor bi di great Babilon wey bi di royal town wey I build by mysef to show my pawa, strent, glory and honor?”


Dem go distroy Babilon strong wall kon burn dia big-big gate. Evritin wey Babilon build, go skata go like dat.”


Den evritin wey dey heaven and eart go dey happy wen Babilon pipol go fall, wen doz sojas from nort don distroy dem.


So God go use Media kings take distroy Babilon. E go revensh bikos of en temple wey Babilon sojas distroy. Media sojas oga kon kommand sey, ‘Make una sharp una arrow and karry una shield!


So make una listin to di plan wey I get against Babilon town and en pipol. Dem go drag dia shidren go like sheep kon skata dia house.


I don open di place where I keep my swods and war tins put. I don karry di swod wey I go take distroy, bikos mi, di Oga God wey dey rule evritin, get work to do for Babilon.


God sey, “Make una go attack, kill and distroy Merataim and Pekod pipol! Make una do evritin wey I kommand una.


Yu sey, ‘I go bi kween forever.’ But yu nor tink about dis tins or tink about wetin go happen.


“Babilon, sidan for darkness and make yu kwayet, bikos pipol nor go koll yu kween again!


I don choose one pesin from east, I go bring am kon attack una from di nort and e go mash una just as pesin wey dey mold tins, dey mash klay.


God sey, “I go make Medes pipol attack Babilon pipol. Dem nor dey kare about silva and nobody fit tempt dem with gold.


Dem fit big well-well, dey great and dia head dey tosh heaven,


‘Wi don distroy Babilon. Wi don seize en sojas kon break dia bow.’ I bi di God wey dey ponish bad pipol and I go pay Babilon back.


Even if dem dig and hide for inside grave, I go still katch dem. And if dem klimb go heaven, I go bring dem kom down.


So e betta make una die, dan to dey build big-big house with money wey una tif. Una do like dis, so dat una go fit run from wahala and trobol.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka