Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 51:48 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

48 Den evritin wey dey heaven and eart go dey happy wen Babilon pipol go fall, wen doz sojas from nort don distroy dem.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 51:48
15 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Evribody wey dey heaven, God pipol, di apostles and profets, make una happy bikos God don judge and kondemn am bikos of una!”


Heavens, make una shaut dey happy! All di deep part for dis eart, make una shaut well-well! Make mountins and evry tree for di forest, shaut too, bikos God protet Israel pipol kon show how E great rish.


Na from nort one nashon go kom attack and distroy Babilon. Babilon go turn desert where nobody dey stay, bikos en pipol and animals go run komot der.’ ”


So heavens make una shaut for joy! Eart, make una shaut dey happy! Make di mountins bigin sing, bikos God go konfort en pipol kon sorry for di ones wey dey sofa.


So naw, make una komot from Babilon, make una run komot from der! Make una shaut with joy as una dey tok about am. Make una tell evribody for di world sey, ‘God don save Jakob en savant.’


Si, strong sojas dey kom from nort. One strong nashon and many kings dey kom attack dem from far.


Bikos I dey bring many strong nashons from di nort and dem go attack and distroy Babilon. Wen dia strong sojas shot dia arrow, e go-go meet and kill who dem shot am to! Dem nor dey miss at-all.


Just as pipol dey happy wen good pesin dey prosper, na so too dem dey happy wen wiked pesin die.


‘Wi don distroy Babilon. Wi don seize en sojas kon break dia bow.’ I bi di God wey dey ponish bad pipol and I go pay Babilon back.


God wey get pawa sey, I go make una land empty and di whole world go dey happy as una dey fall;


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka