Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 51:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Wen pipol si dis tins, dem dey bi like fool wey nor get sense. Doz wey dey make juju, na di juju dey disgrace dem; di gods wey dem make, nor bi betta god and e nor even get life.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 51:17
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

All dis bad tins kon turn di pipol to fool and dem nor get sense again. So, disgrace go follow doz wey dey make juju, bikos di juju na lie-lie and dem nor get life at-all.


God dey look evribody from heaven; E dey look to si if anybody really get sense and dey find am.


“Make yu go tell di nashons di good news! Tell di pipol make dem listin well-well! Nor keep di news as sekret! Tell dem sey, ‘Dem go seize Babilon kon disgrace Bel and skata Marduk wey bi dia gods, den distroy all dia juju.


Pipol wey dey make juju and all doz wey trust dem and di juju, bi like di juju wey dem make with dia own hand.


Di juju dem get mout, but dem nor fit tok; dem get eye, but dem nor dey si.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka