Jeremaya 5:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 But Oga God wey dey rule all of us kon tell mi, “Bikos dis pipol tok like dis, I go make yor words bi like fire. Den, I go make dis pipol bi like wood and di fire go burn dem.” Uka jalj uñjjattʼäta |