Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 49:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 But afta, I go make Ammon prosper again. Mi, wey bi God, don tok.”

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 49:6
8 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

But afta, I go make Elam pipol prosper again. Mi, wey bi God, don tok.”


But di day dey kom wen God go make Moab prosper again. Dis na wetin God sey go happen to Moab land.”


God tell Jerusalem, “Sodom and Samaria town, I go make una grow and prosper again.


give King Nebukadnezzar and en sojas wey won kill dem. But afta, pipol go stay for Egypt again, as dem do before. Mi, wey bi God, don tok.


Di profit wey dem go make, dem go gi-am to God. Dem nor go keep di money or allow am many for one place, but dem go give di profit to pipol wey always dey stay God present and dis pipol go use am take buy enough food and fine-fine klot wey dem go wear.


Afta I don take dem komot dia land, I go sorry for dem kon bring each nashon kom back to en own land again.


Den e go enter di fine land. Many pipol go die, but di leaders for Edom, Moab and Ammon go eskape.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka