Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 49:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Hazor pipol, mi wey bi God dey warn una sey ‘Make una run go hide, bikos King Nebukadnezzar don plan against una and dis na wetin e tok,

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 49:30
4 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Na mi put di nashons under my savant pawa, King Nebukadnezzar for Babilon and I kon make wild animals dey serve am.


‘I go koll di pipol wey dey nort and my savant King Nebukadnezzar for Babilon and dem go kom fight against Judah pipol and di towns wey dey round Jerusalem. I go distroy and skata dis nashon and di ones wey dey round am, forever. I go make pipol si and dey fear dem.


But Assyria king get en own wiked plan for mind, wey bi to distroy many nashons.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka