Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 49:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Wen Edom fall, di nois go make di whole eart shake and even as Akaba far rish, pipol go hear dia kry.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 49:21
6 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Wen Babilon fall, di eart go shake and oda nashon go hear as Babilon pipol dey kry with pain.”


Bikos di kings nor one join am sofa, dem go stand far dey sey, “E bad well-well! Babilon, di big town wey get pawa! E bad well-well for yu! Na for only one hour God take distroy yu finish!”


Wetin I do yu go make many kountries dey fear and dia kings go dey shake with fear bikos of yor kondishon. For di day wey yu go fall, all of dem go dey fear for dia own life.”


Di swod go kut from rite and left! E go kut anytin wey e si.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka