Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 49:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 So make yu listin to di plan wey I get for Edom pipol and wetin I won do to di pipol wey dey Teman town. Dem go drag dia shidren go and I go distroy di land finish bikos of di tins dem do.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 49:20
16 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

So make una listin to di plan wey I get against Babilon town and en pipol. Dem go drag dia shidren go like sheep kon skata dia house.


Dis na wetin God wey mighty tok about Edom: “Teman pipol nor sabi judge well again? Who dey advise Edom nor fit tell dem wetin dem go do? Abi all dia sense and wisdom don vanish?


All tins dey happen as God wont am and thru Christ, E choose us to bi en own pipol, bikos na so E plan am from di time wen E kreate di world,


and dem dey do wetin yu don already plan sey go happen.


Den e tell mi, “Dis na wetin Oga God dey tell Zerubabel: ‘Nor bi with force or human being bin pawa, but na with my Spirit.’


I don swear sey Bozrah town go turn desert wey go dey make pipol fear; pipol go laf and use dem as curse. I go skata all di village wey dey around dem forever. Mi, wey bi God, don tok.”


Even if una kill Babilon sojas well-well and na only di men wey una wound remain, dem go still kom burn dis town rish groun.”


Pipol fit plan difren-difren tins, but na wetin God tok, go happen.


But God plan go stand forever; wetin E plan, nor go shange at-all.


So, I go distroy Teman town kon burn Bozrah strong-strong buildings.”


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka