Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 49:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 So I kon go meet and tell Edom pipol sey, “I don receive message from God. E don send messenja go tell all di nashons sey make dem gada dia sojas and make dem ready kon attack una.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 49:14
12 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Aldo, Egypt leaders dey Zoan and dia ofisas dey kom from Hanes,


Una go dey hear rumor sey war dey happen for difren place. Make una nor fear, bikos e must happen, but di time wey I go kom, neva rish.


Make una nor fear or luz hope, bikos of wetin una hear. Dem go dey tok difren tins evry year about fight for di land and dem go sey one king dey fight anoda one.


So God go use Media kings take distroy Babilon. E go revensh bikos of en temple wey Babilon sojas distroy. Media sojas oga kon kommand sey, ‘Make una sharp una arrow and karry una shield!


Si, mi God go kontrol en mind; e go hear one news wey go make am run go back to en kountry, den I go kill-am for der.” ’ ”


God go make una weak among oda nashon and nobody go respet una again.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka