Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 49:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 But I don naked Esau shidren-shidren finish kon open where dem hide put, so dat dem nor go fit hide again. Dem don distroy Edom pipol and nobody among dem remain.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 49:10
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

For evening, dem go dey fear kon vanish before day break. Dis na wetin go happen to pipol wey dey trobol and won tif from awa land.


Just as God word sey, “I love Jakob, but I hate Esau.”


“Doz strong sojas from Teman go fear and dem go kill evribody wey dey Edom mountin.”


If dem hide on-top Mount Karmel, I go find and katch dem. If dem hide for bottom sea, I go kommand di wiked animals for sea make e bite dem die.


E nor get where pesin go hide put make I for nor si am. Yu nor know sey I dey evriwhere for di heavens and di eart?


I go give yu betta tins wey dem hide for dark and sekret place. Den yu go know sey, na mi bi God! Israel pipol God, wey koll yor name.


Bikos God like to dey judge well and E nor go ever leave doz wey dey fear am.


Na only God go tear una klot komot for una body kon disgrace una.


Jerusalem pipol, God nor go ponish una again, instead E go take una komot from Babilon go back to una own land. But una wey kom from Edom, make una nor worry, God go ponish una, bikos of una sins.


Dem go tif evritin wey dey for Edom land! Even di ones wey dem hide, dem go look for dem kon karry dem go!


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka