Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 48:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 I go kry well-well for Sibmah and Jazer pipol. Sibmah town, yu bi like vine wey en branches rish Dead Sea den kon go Jazer town. But naw, yor fruit and grape wey yu plant for dry sizin, don skata.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 48:32
13 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Moses send men make dem go find di best way to attack Jazer town. Israel pipol katch di town, drive Amor pipol kon dey stay der.


Kiriataim, Sibmah, Zeret Shahar wey dey on-top di hill for di valley,


Yu wey dey stay for Dibon, kom down from yor place where honor dey kon sidan for san-san; bikos di pesin wey distroy Moab and skata en strong-strong buildings, go distroy una too.


Dem don distroy Moab town and all en pipol; all di fine yong men for der, dem don kill dem finish. Na mi bi di king, di God wey dey mighty, and I don tok.


Doz wey dey distroy go distroy evry town. E nor get any town wey go eskape. Dem go distroy di town dem wey dey di valley with doz ones wey dey di hill too. Mi, wey bi God, don tok.


Mi too, go stay for Mizpa to tok for una wen Babilon pipol kom here. Una fit gada and store wine, fruit and olive oil kon stay for di village wey una don choose.”


Heshbon and Jazer, plus di aria for der and dem bi four big towns.


Nebo, Baal-Meon (dem kon shange di name) and Sibmah. Di towns wey dem build, dem kon give dem new names.


Atrot Shofan, Jazer, Jogbehah,


Naw Reuben and Gad pipol get many kattle. Wen dem si sey Jazer and Gilead land dey good


Na dia aria bi dis: Jazer aria, all di town for Gilead and half of Ammon aria go rish Aroer near Rabbah.


“Atarot, Dibon, Jazer, Nimrah, Heshbon, Elealeh, Sebam, Nebo and Beon,


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka