Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 48:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Una wey dey Moab, make una komot from town go stay for under rocks! Make una bi like dove wey dey build en house on-top rock.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 48:28
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

Yu bi like dove wey hide inside rock, so make yu allow mi si yor fine face kon hear yor sweet vois.


Midian pipol get pawa well-well and Israel pipol kon dey hide for rock and oda place wey dey save for di hills.


Una pride don deceive una. Nobody dey fear una as una tink. Una dey stay for rock and on-top mountin a nd even doh una house high like eagle own, God go bring una kom down.” Dis na wetin Oga God tok.


So make una build grave for Moab, bikos dem go soon distroy am. Dem go skata di town and nobody go stay der again.”


Wen God won kom shake dis eart with en pawa and glory, pipol go hide for hole, inside rock den dig hole for groun so dat dem go eskape from God vexnashon.


Dem attack Israel pipol well-well and Israel sojas kon run go hide for di kaves, holes, inside rocks, pits and wells;


E wait for anoda seven days, den e send di dove go again, but dis time, di dove nor kom back.


Dedan pipol, make una run go hide! I go distroy Esau shidren-shidren, bikos di time don rish for mi to ponish dem.


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka