Biblia Todo Logo
Internet tuqin Biblia

- Anuncios ukanaka -




Jeremaya 48:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Yu wey dey stay Aroer, make yu stand for road kon look well; den ask di pipol wey dey run, wetin dey happen.

Uka jalj uñjjattʼäta Copia luraña




Jeremaya 48:19
10 Jak'a apnaqawi uñst'ayäwi  

From Aroer wey dey River Arnon korna (River town), go rish Gilead, e nor get any town wey fit fight us. Di Oga awa God give us all doz towns.


Di man kon tell Eli, “I run komot from di war front today!” Eli kon ask am, “My pikin, na wetin dey happen for dat side!”


and Bela wey Azaz born and na Shema wey kom from Joel tribe, bi en grand-papa. Dis tribe dey stay for Aroer go rish Nebo and Baal-Meon.


Dem cross Jordan River go kamp for di sout-side for Aroer land, di town for di valley wey dey Gad aria centre. From der, dem go di nort side for Jazer and


Gad pipol kon ribuild Dibon, Atarot, Aroer,


King Sihon for Amor wey dey stay Heshbon and dey rule from Aroer (wey dey Arnon Valley korna), plus di town wey dey di valley centre and half of Gilead go rish Jabbok Valley wey dey near Ammon.


For three hundred years naw, Israel pipol dey stay for Heshbon and di towns wey dey near am; Aroer and di towns wey dey near am and di oda town wey dey Arnon! Why yu nor kom klaim di land, dat time?


Jiwasaru arktasipxañani:

Anuncios ukanaka


Anuncios ukanaka